Reverse Too Dey Win Case Poem Rhyme Scheme and Analysis
Rhyme Scheme: AAABBC DDEFDC GHIJKC LAAALC CCMMNC OAPAPN| We need the best we com do election | A |
| One person choice com be our selection | A |
| E no gud we decided to fight corruption | A |
| Corruption wey no dey fight us | B |
| Na him sit down dey judge us | B |
| Reverse na you be the case | C |
| - | |
| We need beta people | D |
| Na so we begin fight evil | D |
| One street one Church | E |
| Anywhere you can find a Mosque | F |
| Still it is more of evil | D |
| Reverse you're more than a case | C |
| - | |
| It is not enough | G |
| We need change | H |
| We sought for love | I |
| We arrived at lost | J |
| Why this challenge | K |
| Why is reverse always the case | C |
| - | |
| Person wey steal maggi | L |
| dey serve for prison | A |
| Person wey thief moni | A |
| don win man of the season | A |
| Nigeria Nigeria Abeg | L |
| stop reverse from winning the case | C |
| - | |
| Follow me make we do a little trace | C |
| No be say I wan make case | C |
| We hustle struggle for independence | M |
| Getam and remain dependence | M |
| years of borrowing cases | N |
| Abi reverse no be serious case | C |
| - | |
| E never finish | O |
| Person wey kill person | A |
| Na him them dey worship | P |
| Save life help another person | A |
| Your own go end in gossip | P |
| Reverse is more in our cases | N |
Gilbert Sordebabari
(C) All Rights Reserved. Poem Submitted on 08/11/2023
Poet's note: I decided to introduce another face of my poetic prowess. In Nigeria, "reverse is always the case" in almost everything. So, I combined pidgin and English to convey my critique against this societal evil. The problem of corruption and the need for positive change driven by my colloquial and informal choice of diction is to journey the message to all nooks and crannies of the Nigerian society.
(1)
Poem topics: , Print This Poem , Rhyme Scheme
About Reverse Too Dey Win Case
Reverse Too Dey Win Case is a poem by Gilbert Sordebabari. This page includes the poem text, poet information, related topics, comments, and similar poems.
Write your comment about Reverse Too Dey Win Case poem by Gilbert Sordebabari
Best Poems of Gilbert Sordebabari