E Go Beta Poem Rhyme Scheme and Analysis
Rhyme Scheme: ABCBD ECFGHD FFFIFD JKLMFNOHD| Since I born | A |
| I neva see big money for my life | B |
| Dem say mah wait for my turn | C |
| say things go change be I becum wife | B |
| I still dey hope say E go beta | D |
| - | |
| Life don turn me upandan well well | E |
| Life don play me turn turn | C |
| As I dey i no get shi shi | F |
| I don turn looku looku | G |
| becus na to luk people weh don make am I dey do | H |
| But I still dey hope say E go beta | D |
| - | |
| When I hear wetin go give me money | F |
| I dey pursue am lik fowl see hawk weh carry im pikin | F |
| When I hear the name MONEY | F |
| I dey behav lik deer weh dey pant water | I |
| But na wetin this money tink say im be ni | F |
| Anyhow I know say E go beta | D |
| - | |
| If the fowl weh fly air fit see food chop | J |
| when dem no get farmland | K |
| I carry dem get hope | L |
| Dem say life no balance | M |
| but I beliv say God no go shame me | F |
| Na same God create us | N |
| I know say dat God weh dey give them food | O |
| go give me too | H |
| I beliv say day E go beta | D |
Edith Nornubari
(C) All Rights Reserved. Poem Submitted on 05/02/2026
Poet's note: This is me assuring myself that everything is gonna be okay.
(1)
Poem topics: , Print This Poem , Rhyme Scheme
About E Go Beta
E Go Beta is a poem by Edith Nornubari. This page includes the poem text, poet information, related topics, comments, and similar poems.
Write your comment about E Go Beta poem by Edith Nornubari
Best Poems of Edith Nornubari