If Money Grew On Trees Poem Rhyme Scheme and Analysis
Rhyme Scheme: ABCDE FAGGHGE IJK AHALAMANOA PDAQRSSTUVWX THA EAEA YH ZAHA2E HY AA B2A AC2 AD2E2 LL F2RE2ZE2E G2H2I2D2YUAJ| If money dey grow untop tree | A |
| I gatz find the right seeds | B |
| Coz right now na cash crops | C |
| Dey top of my to do list | D |
| If Money grew on trees | E |
| - | |
| Dreams without kobo | F |
| Thirsty for Hennessy | A |
| But could only afford Calypso | G |
| Once man hits the lotto | G |
| It's like turning self con | H |
| To condo | G |
| If Money grew on trees | E |
| - | |
| Hoes would always be hoes | I |
| So if I comot from farm | J |
| Wetin I go need dem for | K |
| - | |
| If Money no be priority | A |
| Then CBN | H |
| No go need security | A |
| Because robbers | L |
| no go even Sabi Robbery | A |
| Windows doors | M |
| No go need any Burglary | A |
| Compounds for no get | N |
| need for interlocking | O |
| If Money dey grow untop tree | A |
| - | |
| Hustlers no go need incentives | P |
| Poor man no go even exist | D |
| Rich men for dey talk humility | A |
| Coz | Q |
| Nobody go dey dependent | R |
| Everybody's independence | S |
| Politics for be True Governance | S |
| Without glitch of bias | T |
| Reason am | U |
| If everybody get strong finance | V |
| Fiancee no go choose Fiance | W |
| Solely for financial Chances | X |
| - | |
| Zero status | T |
| Zero talk of the town | H |
| Osho free no go dey party | A |
| - | |
| What do you mean by categories | E |
| Education for be free | A |
| Wetin you mean by school fees | E |
| Students for dey study Steady | A |
| - | |
| Pharmacists no for sell | Y |
| Fake medicine | H |
| - | |
| The only thing Boys for dey Press | Z |
| Na rumpled laundry | A |
| The only thing Gurls for dey run | H |
| Na their race at their own pace | A2 |
| If Money grew on trees | E |
| - | |
| I for be Tarzan | H |
| I for be Mowgli | Y |
| - | |
| Everybody for dey live in Equity | A |
| Ki lon je Celebrity | A |
| - | |
| Talents no for emerge | B2 |
| Competitively | A |
| - | |
| Skills for be free | A |
| At every session of acquisitions | C2 |
| - | |
| If Money no be priority | A |
| Medicine graduate | D2 |
| No go turn Banker | E2 |
| - | |
| Maybe some Bankers | L |
| No for turn Fraudsters | L |
| - | |
| Who be Landlord | F2 |
| Who be Tenant | R |
| Who be debtor | E2 |
| Tantrum no for possess | Z |
| Any creditor | E2 |
| If Money grew on trees | E |
| - | |
| Actually Money na plant | G2 |
| Na just the seed scarce | H2 |
| Some people get the seed | I2 |
| But | D2 |
| Them no get the right soil | Y |
| To plant am | U |
| If Money dey grow untop tree | A |
| The whole universe for be Farm | J |
Ajiboye Temitopelodobaba
(C) All Rights Reserved. Poem Submitted on 10/10/2020
Poet's note: Poem inspired by Money Thoughts.
Dedicated to every hustler trying to make ends meet.
(1)
Poem topics: , Print This Poem , Rhyme Scheme
About If Money Grew On Trees
If Money Grew On Trees is a poem by Ajiboye Temitopelodobaba. This page includes the poem text, poet information, related topics, comments, and similar poems.
Write your comment about If Money Grew On Trees poem by Ajiboye Temitopelodobaba
Best Poems of Ajiboye Temitopelodobaba