Who Kon Sabi Finish Poem Rhyme Scheme and Analysis
Rhyme Scheme: ABCDDC BEFFFA DGDEHC IJCHHH| who kon sabi finish | A |
| Who dey claim right | B |
| Who kon say him sabi | C |
| Pesin whey dey waka | D |
| Kon still dey look back | D |
| Who know how back tek be | C |
| - | |
| - | |
| When darkness kom for night | B |
| Plenti secret tins dey happen | E |
| Whey chikini pepu know am | F |
| Na when you join bodi with dem | F |
| Na den you go know am | F |
| Who kon wise finish | A |
| - | |
| - | |
| White cloth wey dem tye with black | D |
| Na who know tori wey dey di head | G |
| Butterfly wey dey envi leke leke | D |
| Forget sey him no get cloth pass one | E |
| Mek man no tek mouth dabaru pesin own | H |
| Cox nobodi fit say how tins go leta be | C |
| - | |
| - | |
| - | |
| Wheda good or bad man go survive | I |
| As you dey beg mek e be for you | J |
| Na so i dey pray mek e be for me | C |
| Mek man no spoil anoda pesin own | H |
| Tabi carri pesin own join him own | H |
| Cox God wey dey judge mata still dey ervun | H |
Adebayo Sir Toby
(C) All Rights Reserved. Poem Submitted on 06/20/2020
(1)
Poem topics: , Print This Poem , Rhyme Scheme
About Who Kon Sabi Finish
Who Kon Sabi Finish is a poem by Adebayo Sir Toby. This page includes the poem text, poet information, related topics, comments, and similar poems.
Write your comment about Who Kon Sabi Finish poem by Adebayo Sir Toby
Best Poems of Adebayo Sir Toby
